BBC News, Pidgin - Home
Top Tori
China cancel tariffs for all African countries except one - Wetin e mean
Di zero-tariff regime gives China's soft power a boost, but may lead to uneven gains, say analysts.
Supreme Court set aside directive of Court of Appeal wey order Inec to maintain status quo in ADC leadership wahala
Di ADC appeal na from di David Mark faction, wey dey challenge di judgement of di Court of Appeal wey give order make parties maintain status quo for one internal leadership gbas-gbos for di party.
Supreme Court uphold Court of Appeal decision wey nullify PDP convention for Ibadan
Sabi pipo tok say di Supreme Court judgements go get ogbonge impact for di 2027 general elections wey go hapun for January.
Oil price hit highest since 2022. Fuel price go increase again?
Oil prices rise to di highest since 2022 afta one report say di US military ready to brief President Donald Trump on new plans for potential action for di Iran war.
'Nigerian students no fit go school, business pipo no fit open dia shops' - Wetin don happun since anti-foreigners protests start for South Africa
Nigeria dey worry say di situation wey dey go on for South Africa wia dem dey attack oda immigrants, go get worse.
Nigerian police dismiss officers wey kpai 28-year-old man for Delta State
Police say dem don carry out oda internal disciplinary measures and find say di officers wey dey involved Nuhu Usman carry out unlawful act.
Robert Mugabe son to dey deported to Zimbabwe afta e plead guilty to firearm offences
Na on Wednesday court give order make dem deport Bellarmine Mugabe wey be di youngest son of Robert Mugabe.
Wetin be di next tin for Mali junta afta coordinated attacks wey kpai defence minister and recapture territory?
Di military come into power to improve security, but di weekend attacks don bring dat into question.
Ginger Me
Special Tori
Wetin Nigerians gatz know about new BVN rules by CBN
Central Bank of Nigeria tok say BVN enrolment go dey limited to pipo wey be 18 years and above, and change of phone numbers wey dey linked to BVN go fit happun only one time.
EFCC tok why dem investigate Pastor Jerry Eze for six months
Di EFCC chairman Ola Olukoyede make dis informate on Wednesday April 29 Jerry Eze Foundation Business Grant Award Ceremony for Abuja, Nigeria capital.
NYSC investigate 24-year-old corps member death as family demand justice
Videos and fotos wey dem show BBC News Pidgin claiming to be di aftermath of di army visit, show scattered areas for di room and di door and walls wey bullet holes dey.
Who be Obafemi Hamzat wey Sanwo-Olu 'anoint' to be next Lagos State govnor
Dis go be di first time for Lagos State wey sitting govnor go endorse im deputy to take ova from am.
Ghanaians lament power crisis, black out wey dey affect pipo and businesses
Ghana dey face fresh power crisis wey affect many pipo and businesses but di govment say dem dey upgrade old transformers across di kontri to improve di power situation.
Gunman fire shots for White House Correspondents Dinner wey Trump and wife bin dey attend
Dem carry US President Donald Trump and First Lady Melania Trump comot from di White House Correspondents Dinner on Saturday night, afta sound of gunshots dey reported around di premises.
All di charges against ex-Kaduna State govnor Nasir El-Rufai
Di ICPC sama am nine-count charges, accusing di former govnor of corruption-related offences but e also plead not guilty to dis charges.
Israel Prime Minister Benjamin Netanyahu confam early-stage prostate cancer and don get treatment
Di Israeli prime minister say im dey "in excellent physical condition" afta dem remove one malignant tumour.
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.














































